Lyrics Of The Day - GOD WIN by Korede Bello


Mavin 
Eh eh 
Eh eh 
Korede Bello 
Don Jazzy again o 
Omo olope 
Mega superstar o 
O na na o 

I don get alert ... God win 
And I don pay my rent ... God win 
Them been wan fall my hand but God win 
Them been wan kill my joy but God Win 

I say anything them do na God win  
O na God win  
O na God win o 
Anything them do na God win 
O na God win o 
O na God win o 


I don change my name to God win 
And omo I don buy motor ... God win 
Them say my market no go sell but God win 
And them been say I no go blow 
But God win them my broda 

Make them try their luck my God go win 
O my God win 
O my God win o 
Anything them do na God go Win 
O na God win 
O na God win o 

As you don pass exam na God win 
And dem bin say you no go pass but God win 
You wake up see today lasan na God win 
Robbers dey rob dem no see you 
Broda God win 
Dem no see you my sister 

As na your wedding day na God win 
And e don tey wey you dey find but God win
So we go pop champagne today God win 
We go dance, dance, dance cause God win o 

Anything you win na God win 
And if you win election my broda God win 
Like if you win contract my friend God win 
And if you check the countdown my broda na God win 
And if your market selelele 

Why you no go dance, na God win  
O na God win
O na God win 
O na God win o 
Anything them do na God win 
O na God win 
O na God win o 

God Win

Comments