Lyrics Of The Day - KEDIKE by Chidinma


From the first time I met you
There is something about you
I can never forget the way you treated my heart
I dey try to pretend you
I no like, I no send you
But I know like we friends do that you give me a
spark
I just cant help myself
I wan be in your heart
And I see no one else
Wey I fit give my heart
I no go ever leave you
I go dey there for you o
Nothing wey dem fit do
To take me away from you
I no go ever leave you
I go dey there for you o
Nothing wey dem fit do
To take me away


Chorus:
You dey make my heart go kedike
Kedike ke ke kedike
Eh you dey make my heart go kedike
Kedike ke ke kedike
Oh o eh

I can almost start to
Build my whole world around you
No one else can do the things that you do for me
I wanna be there for you
Baby I realy love you
There is something about you that I cannot
explain
Na you alone I want
Na you alone I need
Na you alone go make me feel complete
I just cant help myself
I wan be in your heart
And I see no one else
wey I fit give my heart
I no go ever leave you (baby)
I go dey there for you o
Nothing wey dem fit do
I go dey with you oo
I no go ever leave you
I go dey there for you o
Nothing wey dem fit do
To take me away

You dey make my heart go kedike
Kedike ke ke kedike
You dey make my heart go kedike
Kedike ke ke kedike

Comments

Popular Posts